Nwachukwu Millioniare Ifeanyi knowed as Stainlexx is a fast rising Afrobeat and trap artist from the east held from Abia state
he’s the singer of the trended song FANTASY The singer drop another lamba,which he titled MOTIVATION
Kindly Download and share
BEAT Intro…..
Yaa
Na stainlexx again oo
Loud it (yaa)
Giddem motivation
Stainlexx giddem motivation (yaa)
Giddem motivation
yaa yoo
VERSE 1
I tryna make it to the TOP
Henessy inside my CUP
Alobam,onyem,real gee wetin dey SUP
No be say i no fit to RAP
N’ime ogbe no CAP
Semenze wanted me to TRAP
So i deliver ASAP
So many people in the STREET
Poverty dey MALTREAT
If no be God i no go BREATH
Shout-out to my GEEZ
They think say i no go fit CHOP
Now on my way to the TOP
Like messages we dey POP
Producer gimme the MAKE-UP
E don tee i don dey GRIND
Garri almost make me BLIND
Buh thank God i don dey FIND
Wetin dey make me to be KIND
Nobody holy no JEW
Ave been winning xTWO
I don lock my suffer for ZOO
Nwoke digodinu WOO
Everyday chasing the MILLION
NO sh*t taking in BATTALION
No go tire i go CARRY-ON
Till i make it a MILLION
See them see them dem dey BEEF
Leave me cos i no be THIEF
In my villa i be CHIEF
On apron like i be MILF (Yaa)
Giddem motivation
Stainlexx giddem motivation (yaa)
Giddem motivation
Baba giddem motivation (yaa)
Giddem motivation
Stainlexx giddem motivation(yaa)
Giddem motivation(Ya yoo)
VERSE 2
Only God knows how i FEEL
Any beat i see i KILL
My own na to flex and CHILL
Chase the bag and pay my BILL
Trapping till thy kingdom COME
Your babe tell me she wan COME
Hold am tight like you be GUM
So make she no come dey CUM
Satan calling on my PHONE
Tell am i be God’s OWN
Me i no dey laugh i BONE
Bidding sapa days BY-GONE
Today i be chosen ONE
Before i be foolish ONE
Hope say you go like this ONE
I give all my geez this ONE
Me and SEMENZE on the BEAT
N’iru oche give us a SEAT
My babe tell me she wan QUIT
I free her buh she no FIT
At all at all i be KING
Give you something wey go make you SING
Be like scorpion i dey STING
She wan to wear my own RING
No days off am DEDICATED
In my hood am CELEBRATED
So many times i was FRUSTRATED
Trapping to be OVER-RATED
Hope say one day i go SHINE
Top striker m nagba NINE
One day this bag will be MINE
By then i’ll be feeling FINE (Yaa)
Giddem motivation
Stainlexx giddem motivation(yaa)
Giddem motivation
I don give them
They think say i no go fit CHOP
Now on my way to the TOP
Like messages we dey POP
Producer gimme the MAKE-UP
E don tee i don dey GRIND
Sapa been wan make i MIND
Buh thank God i don dey FIND
Wetin i see fit make you BLIND (yaa)
Outro..
(Written & composed by me
$TAINLEXX BWOY..)
Thanks for catching and relating with the vibes
I go still give una another one…